Watch Willam Troost-Ekong goal against Ivory Coast - Football In Pidgin

Header Ads

Watch Willam Troost-Ekong goal against Ivory Coast

 


Nigerians don celebrate tire after Willam Troost-Ekong score beta header against Ivory Coast and di goal fit give Nigeria this 2023 AFCON.


Despite say Ivory Coast dey dominate di game but Nigeria don score and as people dey see di match Ivory Coast no fit score again.


Ivory Coast get beta chances but dem dey miss am while Nigeria don make use of their only chance wey dem see for first half.

William Troost-Ekong use beta header give Nigeria di lead around 38 mintues all thanks to Lookman wey play di corner wey e use score.

Watch di goal for down:


No comments

Powered by Blogger.